LYRICS: Zlatan – That Guy

Read and sing along 

Zlatan – That Guy Lyrics below:-

 

 

Kapaichumarimarichopaco(Chech)Ayiii(Change your Producer)Astalavi, give them
SayAdam chop appleAbi you no dey read bible?What will be will be, na english be obstacleMany people don try, many people don failI no wan be that guy
If you sabi law of gravity se, you no go wan gapaI say, many people make am, many people succeedDem no get long lifeWhen the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my lifeSay na your plaster make all my corner tightI dey pray to Jah make I no backslideAgege Bread wey don turn to sliceMany people don try, many people don failI no wan be that guy
SayI thank God say I no give upDem foh dey whine me like Satan whine Jesus (je’omo)I call them, so, dem no pick upWhen I dey see this money, still dem no tell us
Dubai, Peckham, and I run am one kindThis your music, dem must see am worldwide (kilowi?)You wan stop me? e be like say you wan dieYou wan know wetin me and God don conclude for all starMr. InvestorAs you dey vex, make you chop life oh‘Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go
Many people don try, many people don failI no wan be that guyIf you sabi law of gravity se, you no go wan gapaI say, many people make am, many people succeedDem no get long lifeWhen the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my lifeSay na your plaster make all my corner tightI dey pray to Jah make I no backslideAgege Bread wey don turn to sliceMany people don try, many people don failI no wan be that guy
I no wan come this life in vainI no come this life to come failI no wan know hunger againWhen my gbedu drop, all of them dideAwon toh nipe “koshe shey”
Won pe mi nsin, won fe ba nshereEre ife tabi suwe?E dakun, e je k’oro wa mayeMr. InvestorAs you dey vex, make you chop life oh‘Cause if you kpeme oh, nothing wey you go carry go
Many people don try, many people don failI no wan be that guyIf you sabi law of gravity se, you no go wan gapaI say, many people make am, many people succeedDem no get long lifeWhen the time comes brother, you must cry your cry
Everyday, I dey thank God for my lifeSay na your plaster make all my corner tightI dey pray to Jah make I no backslideAgege Bread wey don turn to slice(Timi Jay on the track)