Comedian, Bae U Called Out For Asking Premium Content From His Female Fans and also ssx for role (Video and Audio)
A lady reported to Blogger, Gistlover how the popular Comedian, Bae U normally asks for nuhhdee from his female fans. The lady said, he will tell them to come over to be featured in a skit but it is mandatory to sleep over at his place after the skit shoot.
According to Gistlover, up to 4 ladies have accused the popular skit maker and actor of such acts.
Gistlover wrote: “Hello tueh tueh otun ti zeh oooo, Bae you don enter am oo, naso I Dey my dm jeje wey una Dey send prick up and down ,but bae you wetin happen, why you come Dey squeez the prick like that, 3 videos yan yan, 40mins video wey you still Dey drag the prick until you da(cum) wo here no be porn site ooo make una no blind person eye But Bae u Na Kems mama( mummy wa) gbola now
Mummy wa shey you no give Isbae you to do ni, he looks starved in that video with that him gbola wey Dey stretch
I beg I Dey on leave oooo, make nobody disturb my rest with Oko matter(gbola)
Dear Bea u go sort your hook up geh oo make she no go send am to blogger wey go help you post am for porn site
I come in peace, igi ewedu oni wo pawa ooo”
SCROLL LEFT TO LISTEN TO THE AUDIO.
https://www.instagram.com/p/CZVPlooohKd/?utm_source=ig_embed&ig_rid=7bf0583e-d1e0-4a2c-952f-9c45eb4687c1&ig_mid=02BAB25E-ACAA-4595-973C-661C8B9F7255
Bae U who his currently dating fellow IG comedienne, Kemz Mama, better known as “Mummy Wa”, his been dragged over his sexcapades.
In another post, Gistlover wrote: “I come in peace oo, igi ewedu oni wo pa wa ooo, Bae u Barbie no gree leave the prick until him da( cum) oooo,una wan see video abi?? Here no be p0rn site, oya alenle, move”
The first lady who accused him claimed that the Comedian is her friend on Instagram although she does not base in Nigeria here.
She said he does video call with her and shows the lady his penis after that he would send her Money but in an attempt blackmail the lady asked him for money which he declined and told her to do her worst that prompted her to release their conversation on the net.
In a more recent post, Gistlover wrote: “Hello tueh tueh, 3 other gehs don come out ontop bae u matter, same story oo, Bae I them use video call swear for you?? Video call and toilet, Fiam you don enter toilet, Bae u Friends if him don enter toilet make una Dey follow am, e get mission that’s another outfit and another day ooo, this one video you no show prick you just Dey look brezz, As a public figure you should seize and desist from such attitude mehn, not honorable at all, Have some class now, these gehs out there are ready to ruin your career if you allow them, fame comes with access to plenty things, e.g free PUNA, plenty gehs and all, but Na you go use your brain, Bae u I no want see any prick or video call matter again ooo, I rest my case. Igi ewedu oni wo pawa oooo”
https://www.instagram.com/p/CZWM8o3o80Y/?utm_source=ig_embed&ig_rid=c2e458ce-85ba-4c28-b893-276995eaf759&ig_mid=F81F6EFB-A0B4-462A-B1A7-F8EB41D27CDA
NGNEWS247.COM